Verse
Lately , I realize that some things never change
On these roller coaster cycles never fading
Until I took my time to realize what’s on your mind
And then I see that you’re never failing. You’re never faking always elevating.
Never alone , never alone with you
You fight my battles till the end I never doubt a word you say
Never alone , never alone with you
CHORUS:
Say na Only God ohhhhh
Wey Dey make a man to shine like this oh
Only God ohhhh
Enemies dem no understand like I speak Chinese oh
Say na Only God ohhhh
Wey make me to shine like this oh
Only You—X4
Sub Chorus
Onyenemema (Lekwa ikpere'm n'ala)
Onyenemema (Lekwa ikpere'm n'ala)
Chukwu kere Uwa (Lekwe ikpere'm n'ala)
papa bi nigwe (Lekwa ikpere'm n'ala)
Yeah way back omo I had nothing
I told them I’m gone make it they said boy you are bluffing
[You’re Bluffing]
Some told me I was good for nothing
But all the bad energy I locked up them in a coffin
Cause when God say yes
Nobody go say No
With God by my side why I no go form I too know
Like River Nile my blessings too flow
Walking up to heaven cause the enemies them too slow
Light of the world I Dey the mountain top
I be moving train I no go ever stop
Corn in a Pan see as I Dey Pop
Everybody dancing even when the Gbedu never drop
Only God know me and my daily struggle
How poverty be screaming at me like George in the Jungle
But even when e hard I no dey grumble
I just go on my knees, cause Oluwa made me humble yeah
Sub Chorus
Onyenemema (Lekwa ikpere'm n'ala)
Onyenemema (Lekwa ikpere'm n'ala)
Chukwu kere Uwa (Lekwe ikpere'm n'ala)
papa bi nigwe (Lekwa ikpere'm n'ala)
Bridge
Oyenemema you’re the only one I need, cause you are the air I breathe
No place I’d rather be
Oyenemema You’re the only one I seek ,the one who I believe. You’ll never cease to be.
CHORUS:
Only God oh Wey make the body fine, make the body shine like this
Only God oh Wey make the body fine, make the body shine like this
Only God ohhhh yeah yeah yeah yeah yeah (God oh) x2
Obrigado papa asante sana yeah
Only God oh
Medase Baba mi yeah yeah
SUB CHORUS:
Onyenemema (Lekwa ikpere'm n'ala)
Onyenemema (Lekwa ikpere'm n'ala)
Chukwu kere Uwa (Lekwe ikpere'm n'ala)
papa bi nigwe (Lekwa ikpere'm n'ala) x2
Thoko X iK Joez - Only God
----------------------------------------------------------------------------------------
Check Out And Follow Our Spotify Playlist :)
- https://goo.gl/wnHqkq